How Una See Am Podcast
Society & Culture
About
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
Episodes
- S7 E3: We Still Literate?
Send us Fan Mail #SabiNation, dictionary talk say general knowledge na broad knowledge wey carry facts from many different subjects. Today for How Una See Am Podcast , we dey talk about general literacy, how general knowledge don degrade,…
- S7 E2: Food is Ready
Send us Fan Mail #SabiNation, you remember that wooden board wey dem dey drop for front of buka… “FOOD IS READY” ? 🍲🔥 No freezer. No microwave. Everything fresh from that morning market. Dis week for How Una See Am , we dey compare that…
- S7 E1: Sabi and Sons
Send us Fan Mail #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅. Dis week for How Una See Am, we dey break down why gene…
- S6 E6: Favor Bank
Send us Fan Mail #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey inves…
- S6 E5: Emotional Quotient
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platf…
- S6 E4: Borrow Borrow
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, y…
- S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?
Send us Fan Mail #SabiNation, as April na Autism Awareness Month , we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for o…
- S6 E2: ehM ehM ehM
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on t…
- S6 E1: Betting
Send us Fan Mail #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us mes…
- S5 E10: Wetin be your 'ship?
Send us Fan Mail #SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?... #howunaseeampodcast #femiandmaazi…
- S5 E9: Our Phone, Our Life
Send us Fan Mail #SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matter we discuss today... #howunaseeampod…
- S5 E8: Teachability
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit change every aspect of our lives.... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platfor…
- S5 E7: Na health and safety negligence!
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident.... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our so…
- S5 E6: Be Vulnerable
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express ours…
- S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big grammar mean? Oya, press play!!! ▶️🎙️ #howunaseeampodcast #…
- S5 E4: Wetin be your Routine?
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals. #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on to…
- S5 E3: How yu see MUSIC?
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA. 😊…
- S5 E2: Yu be Hoarder?
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump 😊😇 #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you…
- S5 E1: Dem Scam us?
Send us Fan Mail #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us…
- S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate
Send us Fan Mail #SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance 😊😇 #…
- S4 E20: Leave the World behind
Send us Fan Mail #SabiNation, we watch the Netflix movie "Leave the world behind" bring out 5 things wey we learn but we no spoil the film so una go still fit watch and tell us wetin una learn too... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To le…
- S4 E19: Why e dey pain dem?
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey pepper dem for body 😂🤣🤭 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social me…
- S4 E18: Tutoring
Send us Fan Mail #SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mam…
- S4 E17: Cancel Culture
Send us Fan Mail #SabiNation, Cancel Culture na somethin wey dey buzz upandan for social media so today we sey make we torchlight di mata and shine more light to di whole conversation #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message,…
- S4 E16: Orobo
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about weight gain, weight loss and everything between with our special guest Dr. Funmi Ojo #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Fac…
- S4 E15: Confirmation Bias
Send us Fan Mail #SabiNation, one of the reasons why e simple talk dey easily turn to quarrel dis days na becos many of us don get Confirmation Bias and na dis mata we talk about today ... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us mess…
- S4 E14: Happiness
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about HAPPINESS. Wetin dey make pipo happy and wetin dey make some pipo no dey eva happy? How we fit take arrange oursef to live happy life?... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us messa…
- S4 E13: Entitlement
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about ENTITLEMENT. Why pipo dey get dat entitlement feeling, the negative ways wey entitlement dey impact our lives and relationship and wetin be the things we fit do to avoid being entitled....…
- S4 E12: Stigma
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about STIGMA - how e take dey affect the society, areas wey e sitdown gidigba and how we fit take tackle di matter in order create a more compassionate society for all of us .... #HowUnaSeeAmPodc…
- S4 E11: Tuff Convo
Send us Fan Mail #SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be family, friends, our partner or children... sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so to…
- S4 E10: Red Flags
Send us Fan Mail #SabiNation, we don come again o, dis time we sey make we raise all dos red flags wey una dey ignore... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una…
- S4 E9: Investigative Journalism with David Hundeyin
Send us Fan Mail #SabiNation, today we siddown with one of the toppest journalist for Africa to discuss him works and investigative journalism for dis age of strongmen politicians and fake news... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest Ho…
- S4 E8: Who dey Smeh?
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take preve…
- S4 E7: Sweet Poison
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di many many danger wey hide inside sugar, dis sweet substance wey don take style creep enta all our diets. We discuss how e take dey affect our health, how di sugar industry dey promote c…
- S4 E6: Securing a Friendly and Protective Environment for Children
Send us Fan Mail #SabiNation, this month, we don focus all our talk on "The Child", we don talk about child abuse and child development; so on our Live Podcast, we wan discuss how to create ogbonge environment wey go protect our children a…
- S4 E5: Child Development
Send us Fan Mail #SabiNation, to continue our discussion on The Child this month, today we talk about pikin development for young age; why e dey important and how parents fit gather put hand for dia pikin development, academically, mentall…
- S4 E4: Child Abuse
Send us Fan Mail #SabiNation, this month of March, we wan talk about children and everthing wey concern dem... dis go be series of 3 episode and for di first episode we tak about child abuse. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us m…
- S4 E3: Our Education
Send us Fan Mail #SabiNation, as election dey come so, inside all the scarcity of cash and fuel... we sey make we remind oursef sey good education sef scarce, na why today we discuss di state of education for our country and wetin to expec…
- S4 E2: Poly wetin?
Send us Fan Mail #SabiNation, wen we dey grow up, dem teach us wetin monogamy mean, and the only poly wey we know na polygamy and polyandry... but as things con be for our society today, poly don plenty, and na di mata we talk about today.…
- S4 E1: Maazi go villa
Send us Fan Mail #SabiNation, we don come back for season 4 of una ogbonge podcast #HowUnaSeeAmPodcast with #FemiAndMaazi. Today we talk about maazi trip to naija, wetin he dey find upandan and wetin he see wen he dey motherland. To leave…
- S3 E34: Season Finale
Send us Fan Mail #SabiNation, we use today episode thank ALL of una, our listeners, guests, supporters, promoters and co-hosts... dis na our final episode for season 3 and for the year 2022... We go return for 2nd week of January 2023, big…
- S3 E33: Jand2Gidi
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk to Ujama Apkata and Kikelomo Fola-Ogunniya, wey be di Co-founders of Jand2Gidi. 2 women wey com togeda to solve di problem of carrying thinz upandan, for both local and international customers. #…
- S3 E32: Friendship
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about friendship. Who be your friends? You be good friend? Friends don do you strong thing before?... na all dis things we break down for dis episode 😊 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave…
- S3 E31: Leadership and Followership
Send us Fan Mail #SabiNation, today we look the mata of leadership. We invite our friend wey be leadership expert make he com hepp us torchlight di mata intoto 😇🙃 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest Host: Dr. Toye Sobande Books: The…
- S3 E30: 10 Iconic African Songs
Send us Fan Mail #SabiNation, today we count 10 African songs wey we love, from wen we dey wear paent play for street 😂🤭... to wen we dey wear Armani jeans go groove 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Na 2day Playlist be dis, add ur ow…
- S3 E29: Dis Flood
Send us Fan Mail #SabiNation, over 10 states for Naija get serious flood problem but our gofment dey do lik sey na one bucket of water pour for ground. Today we look how dis mata go affect dis coming festive period ... #HowUnaSeeAmPodcast…
- S3 E28: No Politics?
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about how we no dey pay attention to politics, both local and national and how dat simple mistake don affect our communities and di entire country and even di continent of Africa ... #HowUnaSeeAm…
- S3 E27: Resonant Voices | Consider others
Send us Fan Mail #SabiNation, today we discuss one very simple value wey many of us don fry chop and na di lack of dis value so, make our society jaga jaga as wey dey see am today... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Feature; Resonant Voic…
- S3 E26: Help Me Waka
Send us Fan Mail #SabiNation, today we invite di founders of one ogbonge service for naija come our studio.... dem call di service "Help me waka" but we call dem International Houseboys 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guests: Olumide…
- S3 E25 - As di mata be - break over
Send us Fan Mail #SabiNation, we don come back from our September break so we sey make we look thins wey happen wen we dey rest and thins wey we go discuss before di end of di year #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you…