S4 E2: Poly wetin?
Send us Fan Mail #SabiNation, wen we dey grow up, dem teach us wetin monogamy mean, and the only poly wey we know na polygamy and polyandry... but as things con be for our society today, poly don plenty, and na di mata we talk about today. #HOwUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production Afrobeat Mix