How Una See Am Podcast

S4 E3: Our Education

Send us Fan Mail #SabiNation, as election dey come so, inside all the scarcity of cash and fuel... we sey make we remind oursef sey good education sef scarce, na why today we discuss di state of education for our country and wetin to expect from the incoming administration. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest: Maureen Awulonuh Founder, Tchinasah | +234 806 068 8856 | info@tchinasah.com To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production ** Photo by Emmanuel Ikwuegbu

Listen