How Una See Am Podcast

S4 E11: Tuff Convo

Send us Fan Mail #SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be family, friends, our partner or children... sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so today we discuss how we fit take get dis kin tuff convo without sey we tear shirt.... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production Asake Mix

Listen