S4 E8: Who dey Smeh?
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take prevent and manage am. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production