How Una See Am Podcast

S5 E1: Dem Scam us?

Send us Fan Mail #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production Afrobeat 2023 Mix Umbrella - Nasboi ** Photo Credits : Photo by Cottonbro Studio

Listen