How Una See Am Podcast

S7 E1: Sabi and Sons

Send us Fan Mail #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅. Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾‍♂️➡️🏃🏼‍♂️. Na legacy matter we wan sabi today. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm Watch the Full Video on YouTube To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Listen