How Una See Am Podcast

S4 E19: Why e dey pain dem?

Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey pepper dem for body 😂🤣🤭 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production Afrobeat 2023 Mix Sweet us - Timaya

Listen