How Una See Am Podcast

S3 E30: 10 Iconic African Songs

Send us Fan Mail #SabiNation, today we count 10 African songs wey we love, from wen we dey wear paent play for street šŸ˜‚šŸ¤­... to wen we dey wear Armani jeans go groove 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Na 2day Playlist be dis, add ur own.. https://music.youtube.com/playlist?list=PLhZt1sMHIFNaJbiJFFIxjmiackyyVWOZm&feature=share To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Listen