How Una See Am Podcast

S6 E6: Favor Bank

Send us Fan Mail #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. ** Music Credits : UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production Afrobeat 2025 Mix

Listen